Thursday, 7 October 2021

Davido’s Babymama, Chioma’s Alleged New Boyfriend Revealed

According to a recent rumor, Davido's babymama, Chioma Rowland, is dating Eyo, the owner of Payporte.

Cutiejulz, an Instagram user, stated in a recent post that Eyo is having an affair with Chioma.

According to her,

“Eyo dey knack Chi. Since everybody dey ment. Make we all join yaba na. A no wan talk am b4 but since Ona dey ment make we all ment. Werey. If you no dey pride for wetin you dey do, why do am?

Gist wey begin for Oniru when Oga David and Chi had issues so them put mama and pikin for one bed shortlet in Oniru. Pending getting her a permanent place.

Gist wey full for many celebrities mouth wey dem start to dey see am normal, na Cutie commot gbola put inside kpekus ni?

Werey people.”